- Lyrics
- Album list
Ryan
-
High Class
you be black before you don dey white now you dey write before you don dey rap now you be man before you done dey wear grown omo see runs gal dem don dey smart now i am feeling the thing like a jamb form why you busy on the instagam dey catch fun i get gal for uniben way dey fuvk up i no go lie you look exactly like your passport too much makeup baby do you class up i kinna undastand baby wat is the matter Find more lyrics at ※ Mojim.com you say you hv low coin wit no vasta only dis gals sabi to d left taker angela tell amaka dat am popular go tell her am balling on a regular her so tempting she messing on a range rover, everytin you say is another leg pusher leg pusher your daddy is a headmaster range rover am dating a lecturer you just started you think dat you can bench me na bench me now High class x3 na she dey wine pass High class x3 na she dey lie pass
-
|