- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
P-Square( psquare )
-
Bizzy Body II
INTRO We bring you back again Da remix With your bizzy body eh Yo P every body eh Its the Weird MC eh eh eh eh eh eh
1:: Weird MC Ok now bring it on now Here we go now With the flow now Peter, Paul and Shola This na fresh from naija Oya:: P Square See them, see them them done come back again now I beg you sister, abi you get one agenda Why you put me in between the middle of the center cos me no like no pretender
make you stop to dey look and start to dey groove Peter and Paul them be one no be two Remember say them get gbedu Wey go make you soji I love your boom boom bare you make me really wanna touch your ware
When you up in the club oh Give them a run oh Give them a jump oh
With your bizzy body eh You go soji eh Everybody eh Move your body eh With your bizzy body eh You go soji eh Everybody eh Move your body eh
Somebody say oh oh, oooh ooooh oooh Everybody say oh oh, oooh ooooh oooh
Find more lyrics at ※ Mojim.com Rudeboy
2:: P Square We done bring back the remix Everybody in the club, una dey feel me You dey soji Mr. DeeJay you dey kill me Wine up your body if you dey dig me So make you tease me, tease me till I lose control cos your know why, my sister, we go commit murder Who be the bagger wey say we no dey go further Tell am say we no dey bother Who be the bagger wey say we no dey go further tell am say we no be losers, we dey shun now move up your body with your bizzy body thunder Gbosa Gunshot oh, replace another
REPEAT E yago l'ona Weird MC dey come
3:: Weird MC What you gonna do where you gonna hide When you wanna show Any sort of vibe We got the club so knocked down We wanna move your bizzy body now Kini mo wi, kini mo so Move your body Keep it closer No dulling, No glocking No stalling, No shaking I just dey vibe dey go No be me oh Ijo ya oh:: P Square Who be the bagger wey say we no dey go further tell am say we no be losers, we dey shun now move up your body with your bizzy body thunder Gbosa Gunshot oh, replace another
REPEAT (till fade)
-
|