Mojim Lyrics
Mojim Lyrics > Americas singers > Debie Rise > Miscellaneous > Gagabu

Debie Rise



Lyrics
Album list

Debie Rise

Gagabu

Gagabu
gaga gagabu
gaga gagabu
gaga gagabu
gagabuuuuu
Debbie Debbie rise
and Mikoyo on the beat ooh
no be by force to talk
if you no say your talk no get support
make you go sit down for corner
go sit down for corner
ye ye yeh
no dey run your mouth
or to dey do gragra and Sabi about
ah ah
one day e go shock you
I swear e must shock you
if you see somebody wey,
wey dey do like say e get gragra for body eee ye ye
look at him and say eh
look at him or look at her and say eh
you just dey gaga gaga ah
gaga gagabu okay now
gaga gaga you say?
let's go
let's go
okay now
gaga gagabu
you dey like to talk anyhow
you be gagabu
small matter rise you go frown you be gagabu
you dey form say na you dey run town
you be gagabu
I say?
you be gagabu
you say?
you be gagabu
okay now
eleh le lelelelelelelele mama elele
if your wife to dey hala na gagabu
or your landlord too dey para
Na gagabu
even if na your boss ooh
Find more lyrics at ※ Mojim.com
Na gagabu
or na passenger for bus oh
Na gagabu
if you see somebody wey
wey dey do like say
e get gragra for body eee
look at him and say eh
look at him or look at her and say ehhhh
you just dey gaga gaga
gaga gagabu
gaga gaga
gaga gagabu
gaga gagabu bu bu bu bu bu
you dey like to dey talk any how
you be gagabu
small matter rise you go frown
you be gagabu
you dey form say na you de run town
you be gagabu
I say you be?
gagabu
you say you be?
gagabu
okay now no gagabu gagabu gagabu, I say no gagabu
gagabu gagabu
oya dance
head shoulder knees and toes
I say head shoulder knees and toes
head shoulder knees and toes
eh eh eh
gaga gaga gagabu
gagabu uuuuh uuuuh uuh
gaga gagabu
gagabu gagabu gagabu
gagabu uhhuuh eeeeh
gaga gagabu
Debbie Debbie Debbie rise ahh
gaga gagabu
gaga gaga
Mikoyo on the beat ooh
GAGABU .